.
Fast Rising Talented Nigerian Artiste Sugarklington Dishes Out A New Amazing Track Titled “My Own” Produce By Darlingkay.
Listen, Download And Enjoy!
It’s darlingkay the official producer Heh na na heh na south south hottest Sugarklington Sugar Klington…
Peace e dey come with the brokness , Wahala dey come with the money tell which one you go chose oo my padi , Na the real line I clear you I no hide it ,
So many kele carry ikebe pass wey dey hot like a fire , make a man turn around like him na babwire But I understand say it is what it is say na god nie created things wey tempt a man too .
Omoh I go do my own and you go do your own .
I hope you cast and bind the demons ?
Curse nothing left for a broken man when you die and go you die alone.
Omoh I see the reason wey make a man do the needful,
I wonder why this days we nor dey blame the evil,
As day done brake for a man with three children before the brake fast daddy provide the meal.
Pam pa Pam my phone dey ring,
Person wey dey call me dey ask for debit,
I hope you understand say me self need the credit ,
All this things wey dey happen for film na real .
Omoh I go do my own and you go do your own.
I hope you cast and bind the demons,
Course nothing left for a broken man,
When you die and go , you die alone.
We want to hear from you all.
Drop your comments